Jahbless ft. Olamide, Reminisce, Lil Kesh, Chinko Ekun & CDQ – 69 Missed Calls

image


DOWNLOAD


 
 

Join the Discussion

19 Comments

  1. i love olamide baddo i too wanted to feat him cause i love him so much

  2. olamide badoo i love you please don’t forget me in your paradise i trust you,you are too much shoro niyen badoo jen lo i dey feel you

  3. i love olamide baddo i too wanted to feat him cause i love him so much please badoo i need you my stage name is lovea

  4. Olamide we ur fanz dey argue on instagram track wey u and victor and dat local stuff artist call small doctor did wetin we dey argue is dat small doctor nodey inside d music or he dey cox he just carrying d only d intro

  5. olamide.i dey feel u guy .baddest guy ever liveth .
    Will dey feel ur previous music .baddo we ar still xpecting more hot+1 from u

  6. My name is Joy am from Edo state uromi olamide i love ur music? Like d money u and Davido sing together i love ur star keep it ur dear?

  7. back to back badoo,I dey feel u,eyan mayweather ororo igbala re so fi din dodo ni awe,won se bonaza lorun apadi se nbo u go wound ooo efrebor se eri eni to wa lori mi eni fe bor,ema lo wa ooo.I just say make I clear una.olamide badoo keep it up.na u dey r
    January 12, 2016 at 11:58 am

    Kayode Ayobami Eminent

  8. Lil kesh the best ever”skibo roboh skibo roboh skiboh yegba oshey bades”i lov him so much…lil kesh ybnl dragon…shot 3 for skibo 1 lov

  9. Am famous by name badoo sneen is my baba i fail for u o lil kesh is my brother baba i too go fill u o i i day find u na badly if somebody fit hook me up with olamide baba i go too go like am an lil kesh i day with u abeg com help ur boy nice zoo a.k.a. Fa
    April 11, 2016 at 10:00 pm

    Famous egharevba

Leave a Reply

Your email address will not be published.