LYRICS: Wizkid – Expensive Shit

[Intro]
Sari on the beat you know… Yaga
yee e yee ee e… h yeah
Wizzy wizzi… Oo o
Wizzi Wizzy… Yaa e

[Hook]
We dey go to my house together
Make we carry Go eh
I Get Lady wey get Wahala oh
Make she carry Go eh
I get lady wey like designer oh
She too like money oh eh
I Get one wey too like to fire oh
Sometimes i carry go eh

[Chorus]
Omo the way you shake
Things you do making me craze
rocking expensive shit oh eh eh eh eh eh
I say wetin you wear the things you do
Making me craze
I know you like expensive shit oh oh eh eh eh eh
eh eh

[Hook]
We dey go to my house together
Make we carry Go eh
I Get Lady wey get Wahala oh
Make she carry Go eh
I get lady wey like designer oh
she too like money oh eh
I Get one wey too like to fire oh
Sometimes i carry go eh

[Chorus]
Omo the way you shake
Things you do making me craze
Rocking expensive shit oh eh eh eh eh eh
I say wetin you wear the things you do
Making me craze
I know you like expensive shit oh oh eh eh eh eh
eh eh

[Bridge]
Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh
Go down, down, down, down, down, down
Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh
Go down, down, down, down, down, down
Oya! Ice… Oh Eh… yeah
Feel the Bass, take it low and feel the bass
Go down Go down (X2) Feel the bass

[Verse]
Pretty Pretty Pretty lady Age is just a Number
ijo lani kojo shugbon shakara oloje ni
Just make i feel you baby
Feel the sound and feel the Flow oh oh
Ijo lesere Owo be lapomi
Omo the way you shake
Things you do making me craze
Rocking expensive shit oh eh eh eh eh eh
I say wetin you wear the things you do
Making me craze
I know you like expensive shit oh oh eh eh eh eh
eh eh

[Bridge]
Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh
Go down, down, down, down, down, down
Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh
Go down, down, down, down, down, down
Oya! Ice…


 
More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.